Bro so u r still promoting 1xbet to ur followers? These YouTubers self. Anyways the world revolve around scam. Almost everybody is trying to make it by all means. 😂
This Sharom self
She too dey do like man.
Voice na man
Behavior man
She get luck say she fine. Get small uku and Bobby if not we go think say na Mandela😂😂😂
Good collabo
Who dey give Obama shawarma😅
Who goessss😂😂
😂😂😂😂😂😂
Na my own who goes na hin take goes now 😂😂😂😂😂sabinus u be werey ajeh 😂😂😂😂😂😂
Play record
Is everything Okay?
Investor: Yes Sir, I’m trying to add colour 🤣🤣🤣
😂😂
No be you tell me make I dey look camera dey look the man 😂
Why that guy go use sabinus “who goes” take go when the owner never use am go. Babylon don turn Barakat
I go reduce garri
Na ma own who goes nai him use go… 😅
❤from Waff….
😂😂😂😂😂😂
I go reduce garri 😂
Then de press record?no be u tell me make I de look camera the look the man😂😂😂
Make una no kill sabinus o😂😂😂
Werey talk say dem dey press record?😅😂😂
I go reduce garri got me😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 you are the very best Sabinwa
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I go reduce garri 😂😂😂😂
Abobi wait oo Na number 3 man chest u dey touch
Bro so u r still promoting 1xbet to ur followers? These YouTubers self. Anyways the world revolve around scam. Almost everybody is trying to make it by all means. 😂
I beg where i fit buy egg for 200naira someone should send me location 🎯
Who be the fair lady abeg😂
The lady sabi act Aswear 😂
Dem dey press record😂
Babylon the shawarma😂❤
Sabinus, you are destroying the lives of our youths with the promotion of this sport betting. Please, concentrate on your skit making.
Sabinus the Babylon 😂😂😂
No be you say make I dey look camera dey look the man😂😂
The camera man buttocks can win award
😂😂😂😂😂
Haaaaaaaaaa😂
😅😅😅😅😅
This Sharom self
She too dey do like man.
Voice na man
Behavior man
She get luck say she fine. Get small uku and Bobby if not we go think say na Mandela😂😂😂
Na me be Babylon 😂😂😂😂😂
Nice one Sabinus you are doing well
Sabinus nor go kill person
Na Iyoo cashout be that?
You shall not beg to feed anymore🙏 BLESS ME BY CLICKING ON SUBSCRIBE BUTTON 🙏❤️
I go reduce garri😂😂
Is everything Okay?
Sabinus: I am trying to add colour 😅😅😅
🎉🎉🎉🎉😂
4:19 😂😂😂 Na my own who goes na im he used go now😂
Na my own who goes na him, him use go now… 4:18 😂😂😂
😂😂😂😂
Omo i wan die for laugh ooo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂kaii
Nothing no debate again sabinus and crew is the best ever 😂😂😂❤
Sabinus na craze o. him say na my own who goes him use go right now hahahaha
Sabinus na mushi…lol
So so funny 😂😂😂
Sabinus abeg i no fit laugh again, really funny
Na my own who goes him use go 😂
😂😂😂😂
Who goes😂
Sabinus, I used your promocode and it was not recognised
😂🎉😂😂🎉
Jesus who i don employed catch me.
😂😂😂😂😂😂😂