It remain small make VDM make me dislike Sabinus and stop following him but he’s a genius too 😂😂 warning to Sabinus don’t ever step on VDM toes please I beg you
You all content creators just keep deceiving your fans after you’ve been paid. Have been on cheelee or whatever since last year nothing show… All of Una no dey try at all, all you people know is your pocket. Be good
You’re very stupid for that long ad
😅😅😅
This is so me with aviator
What a smart move 😂😂😂
You later enter am😂😂😂😂
Great Man ❤
Ok ogar
You can never make it brother man
I lost interest after the cheelee app
Lol
Nothing is made in German here na only Benz 😂😂😂
Hmm…there are so many evils fashioned against Oga Sabinus 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
5:25
😅😅😅 e no dey last
It remain small make VDM make me dislike Sabinus and stop following him but he’s a genius too 😂😂 warning to Sabinus don’t ever step on VDM toes please I beg you
😂😂😂❤
G.O.A.T😂
@Sabinus I don warn you never advertise this scamming crypto, you know wan hear
Anchor
Them do me this thing them collect my uniform money 😂
😂😂😂😂😂
No be sabinus brother be this
We got this kind of game in Senegal only stupid man dey playam
You all content creators just keep deceiving your fans after you’ve been paid. Have been on cheelee or whatever since last year nothing show… All of Una no dey try at all, all you people know is your pocket. Be good
😂😂😂😂
😂😂😊
😂😂
Your skit is underrated honestly 😊😊😊you deserve international award 👏 ✨ 💜 😂😂😂
Your skit is underrated honestly 😊😊😊you deserve international award 👏 ✨ 💜 😂😂😂
Your skit is underrated honestly 😊😊😊you deserve international award 👏 ✨ 💜 😂😂😂
Jesus 😂😂😂
If them neva scam u with this game,u never de street
INEC chair man come safe this man ooh
Cameroon 🇨🇲 🇨🇲 🇨🇲
Since last night, I don dey wait to see post from sabinus. E dey like them don decide to walk alone 😂😂
J
Anytime l see people playing this game at the roadside, l just dey laugh then by pass secof l don’t want any problem but see Sabinus 😂😂😅
Forget it u can never go freee
Laugh won kill me 😂😂😂
That red hen enter my eye on 😂😂