Home Comedy SABI RIDE PICKS GEHGEH FINANCIAL EXPERT ON A TRIP !! EPISODE 18...

SABI RIDE PICKS GEHGEH FINANCIAL EXPERT ON A TRIP !! EPISODE 18 !! Comedy

271

SABI RIDE PICKS GEHGEH FINANCIAL EXPERT ON A TRIP !! EPISODE 18 !! Comedy

271 COMMENTS

  1. Next time it should be Broda Mike and Lucky Udu. Much love from Sierra Leone 🇸🇱 to Gehgeh the financial coach.

  2. How many of you remember this guy is a one-not(1-0) against Lucky Udu..Lucky Udu still don collect from Gehgeh

  3. Ur advice, we no fit sell am Get Cash?? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Tell ur wife to leave your house NOW! bUT I dey owe my wife money O!

  4. GeyGey La only things I will tell you ur life Dey change. Sabinus oga tell me one first lol pls: GehGeh bring ur mind down la me you Dey carry 😂😂😂😂😂😂😂

  5. Funny how you can get duped by an outsider in a city where you was born and raised……that’s stupid….. with his bombastic side eyes😂😂😂I was thinking that he wouldn’t fall for all that shitty advice talk

  6. I keep hearing, we go do something about this your car, i know that something is wrong somewhere, I go tell Broda Mike to fight for Sabinus for this one Aswar 😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😂😅

  7. I even understand say i be stupid man na for last hour…

    Dealers, don’t play , you give everything happily till untill you no longer have any thing ..

  8. sabinus have meet the best financial Addvicer,he once said if they never kill One financial Addvicer others will not learn something 😂

  9. Geh Geh Dey contradict himself he wan make people worship am he still wan Dey lowkey so that people no go worship am😂

  10. For you saying that Sabinus should build hotel for the poor 😊 it means you self you be black Jesus 😅😅😅😅😅

  11. Trust me… any organization you go and they tell you that their problem is not to make money… Pa. Run 🏃‍♀️ 😅😅😅😅😅😅😅😅😅
    Am a Cameroonian🇨🇲
    Writing ✍️ from USA🇺🇸 😅😅😅😅😅
    I did this promotion before…
    We call it DSMAX IN CAMEROON 🇨🇲 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  12. This boy na very foolish boy him say make Sabinus leave him wife and wash him hands commot kwatakwata 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 na waiting fit all this Nigeria girls

  13. Gheghe abi wetin dem dey call you, you no fit die well for this one wey you do Sabinus, because Sabinus go go join witches and cult groups to make sure say he revenge 😂😂😂

  14. Laugh wan kill me oo
    Abeg no pour spit for geh geh face
    Because of geh i watch sabi ride finish…Love you sabinus and more inspiration ahead

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Exit mobile version
Share via
Send this to a friend