Abure nd obiora can also be define nd describe in Yoruba as (Ageku – Ejo)
Snake wey dem cut off d head wey dey fight last fight.
Even if i no understand english i hear where supreme court interpret say d case is in favour of Nenadi camp.
Abure nd obiora i beg make una show d world where supreme court say d case favour Abure nd his judas team??
Abure serious smoking marijuana

The judiciary is now a child play in Nigeria! Politicians have destroyed Nigeria judiciary