49 Comments

  • Chaiiiiiii 😂😂😂 this man I swear you remain the best

  • Every human should gather here

  • Sabinus and Nduka =🔥🔥🔥

  • Sabinus is becoming legend

  • 😂😂😂😂😂😂😂

  • I have just a simple question to ask, why una dey always treat sabinus like this ? This is unfair ooo😂😂😂 bros if I catch fire here you no go like am 😂😂😂, na that one off me 😂😂😂❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤😅

  • in 25 seconds already I’m done🤣🤣🤣🤣

  • I DONT KNOW HOW HE DOES HIS SKITS BUT IT’S SO EFFORTLESSLY. YOU GO LAUGH BY FORCE

  • “I willl not do it again”😂😂

  • My God 😂😂😂

  • Person wey witness agent death na agent😂😂😂😅

  • the way sabi make mumu sound like a cool nickname (M-U-M-U)😆

  • Sabinus na GOAT in comedy

  • 😊😊😊

  • “Female? WOW”!!!😂😂😂

  • Bastard 😂😂😂😂

  • ❤😂❤❤❤❤

  • person go mad for here

  • Jesus hold me tight😅😅

  • Bros if I catch fire 🔥 here u nor go like ahm 😂😂😂

  • 😂😂😂

  • 😂😂😂😂

  • Why your shirt dey shine today😅😅😅

  • Nothing Ancestral 😂😂

  • Tommy be like security real real self😂😂😂😭

  • jesus hold me tight don kill me

  • “Jesus Hold me tight”
    Cause person fit craze for here 2mins

  • My fuel Don finish
    Jesu!

  • My life time😂
    Off me Sabinus

  • Better mumu😂😂😂😂😂😂🤘🏿💫

  • INVESTOR WETIN U CARRY UR MOUTH GO TALK AGAIN

  • Jesus… Jesus hold me tight 🤣🤣

  • Hahaha 😅😅

  • Ah laff tiya 😂

  • 1 million subs. Congrats sabinus

  • Sabine’s isn’t getting enough likes and views .. a waste of quality comedy . He deserves more

  • 😂😂😂😂

  • make people no see wetin go happen🤣🤣😂

  • 😂😂😂😂😂😂

  • Ndukaaaaas😂😂😂😂

  • Wida

  • Sabinus you are the best 🥳

  • 😢😂😂

  • am from Sabi people ❤ I day wait my giveaway

  • Jesus hold me tight 😂

  • 😂😂😂🎉

  • Sabinus no Sabi the area

  • I don dey laugh forget say i never pay houserent

  • This combo is always lethal and corrosive..😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Most Popular