103 Comments

  • Na collabo 😂😂😂

  • 😂😂😂

  • Sabinus you need carry me for this ride 😂😂😂 if na me I for slap your ear from the beginning ME I NO COME THIS LIFE COME TRAIN FOWL.

  • Hello,lemme call you back😂

  • 😂😂😂😂😂😂😂 very funny guys

  • RRR!

  • Uber drivers dey see sege 😅

  • Waiting come day smell for the car 🚗 naaa lol 😂

  • 😂😂😂 sabinus will not kill us

  • 😂😂😂😂😂

  • Hahaha ❤❤❤

  • SK no dey ever dey good mood aswear 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  • 😂😂😂😂😂

  • Much love ♥️❤️😍

  • SK Which day will you reach this 40 years 😅😅😅

  • No be @rukky brother be that?

  • Sabi ride……….😂😂😂😂😂😂

  • Na sabinus they find sk trouble 😂

  • The best episode on Sabi ride

  • Sabinwa 😂😂

  • Wow wow wow, I didn’t see that plot twist coming 😂😂😂😂.

    Sabinus and SK 💣💣🔥🔥

  • Sabinus my motivator and investor 😂

  • Pls carry Dj chicken 😅😅

  • This person wey u carry fit u

  • Very good and natural acting by both of them

  • Sabinus focus 😂😂😂😂mind ur business

  • u are barbing gallas and arguing with me😂😂😂

  • 🤣🤣🤣

  • You are like a father to me!!!😂😂😂

  • You see that comment you are waiting for, I am still constructing it

  • I have a lot to say but all the same nothing to say but in this case lets leave it hilarious because the sentimental nature is inconclusive, u gerrit, if u don’t gerrit please with due disrespect forget about it 😂😂😂😂

  • Sabinus no de hear 😅😅

  • Sk 😂😂😂😂

  • The man is shouting and I’m feeling the pressure from here

  • Omooo Sabinus don jam Sk 😂😂😂😂😂 this duo too funny oo chaiii🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  • Forget about the date of birth it’s about the hair style
    😂sk don kill me
    Na sk carry me come here

  • Sk 😂😂😂😂😂

  • Will it not be quicker and perhaps a bit more ethical, to simply subscribe to everyone’s channel who commented on this video? At the end of the current count each channel can gather a massive number of subscribers 🥂

  • this guy is another version of laisisi

  • Sabinus no dey ever mind him, business, now see yourself 😂

  • Sabinus no dey hear word😂😂😂

  • King of skit 😂😂

  • 😂😂😂

  • I know say na wetin go happen

  • Sabinwa 😂😂

  • You’re like a father to me🤣🤣🤣

  • Sabinus no sabi mind his business 🤣🤣😂😂

  • Forget about the date of birth it’s about the hairstyle😂😂😂

  • Oga do fast oooo I carry anger patient😂😂😂😂😂😂

  • SK na pure actor

  • sabinus never carry better person before hmmmmmm

  • Sk with anger issue 😂😂😂love ❤from this side 😅😅❤

  • 🇲🇼🇲🇼

  • Sabinus abeg drive😂😂😂😂

  • 😅😅😅😅😅😅

  • Two sick people 😂😂😂

  • If u touch me I will take u to where I pick u from

    That back tapping

    My brother do your worst 😂😂😂😂😂😂

    So na werey with anger issue

  • This Sk is a natural actor. See as he made all his expressions so real

  • I no dey find friend 😅😅😅😅😅

  • Sabinus too good

  • Hahaha 😂

  • Sabinus why u no just keep quiet

  • sk, lasisi & mr Azu in 1 video

  • 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  • No problems just da drive 😂😂❤ sk

  • Alright no problems ❤❤😂😂😂

  • 😂😂😂

  • The only thing working perfectly in this country at the moment is day and night ☹️☹️

  • Sabinwa😂😂
    Baba just dey ask questions 😂😂😂

  • Funny video

  • Hand don touch the man 😅

  • 😂😂😂 wahala dey oo

  • This man 😂😂

  • 😂😂😂😂 i wasn’t expecting that ending 😂😂😂… Sk na legend 🤣🤣🤣

  • Why won’t Sabinus just leave the guy alone. Abi u wan marry the guy ? Leave him na . See me see wahala o 😂

  • Nice, would it not be quicker and a bit more ethical, to simply subscribe to everyone’s channel who comments on this video? At the current count count that would be over 9.9k subscribers indicate if you are in let’s keep the fire burning

  • Sabinus no dey hear simple instructions.

  • Sabinus you no go like mind your business??😂

  • Am 42 is killing me😂😂😂

  • Low the volume of ur car😅😅

  • 😂😂😂

  • Na waoo 😂

  • Bombastic side eye 😂😂😂
    Sabinus has to be the most troublesome person 😂😂😂

  • This Warri guy finish work. He wan use laff kee person.

  • 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  • Omo I never saw the ending coming 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  • Wilson Mark Jackson Jose Rodriguez Paul

  • A nor de find friend 😇😂😂☀️

  • Omo i don laugh taya🤣🤣🤣

  • Here because ok sk

  • You guys are good

  • Omo 😂😂😂😂😂

  • 😂😂😂

  • Sk and Sabinus wan kill person😅😂

  • this combination mad but na 4k fuel dem dey sell since like that ? 😂😂

  • So if you deyy drive with one hand the motor no deyy balance

  • Sabinus mind your business naa

  • 😂😂😂😂

  • Plot twist 😅😅😅

  • sabinus dy find trouble 😅

  • sk just at perfect 👌
    and very serious on his job

  • Na plain crash😂😂😂

  • why u dey sweat ,but AC dey on ooh 🤔 😅 😆 🤣 😂 😳 🤔

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Most Popular